Gifty anti husband biography
The renowned media personality got married to Nana Ansah Kwao IV in He is the current chief of the Adumasa people.
Gifty is married to Nana Ansah Kwao IV, Chief of Akwamu Adumasa.!
Gifty Anti
Gifty Anti
Oheneyere Gifty Anti (born January 23,1970)[1] be Ghanaian journalist den broadcaster.[2] She be de host of de Standpoint programme;[3] wey dem dey discuss issues wey dey affect women for Ghana Television top.[4][5]
Ein life matter
[edit | edit source]Gifty be native of Cape Coast wey dey Central Region buh dem born den raise am for Tema, wey dey de Greater Accra Region of Ghana.[6][7] She be de last born of family of eight.[8] Secof economic hardships, she hawk den engage for carpentry works to earn doth.[9]
Gifty marry Nana Ansah Kwao IV, Chief of Akwamu Adumasa.[10] Dema marriage ceremony happen for Trinity Baptist Church for 25th October, 2015.[11] She born ein first kiddie for 11 August, 2017.[12][13][14] Dema kiddie, Nyame Anuonyam, be pride give am wey she dey express so much joy for having a miracle c